Davido – Over Dem Instrumental
Davido latest song “Over Dem All” Instrumental is available for download here on 9jablazejams and other websites like 9jaflaver, naijaloaded, trendybeatz.
Davido – Over Dem Instrumental
This is mp3 beat and Amapiano Afrobeat Instrumental for the song, Davido – Over Dem Instrumental Remake by Nigerian producer, Teejah James. All sounds and sampling of the beat were solely created by him.
CLICK HERE TO JOIN OUR WHATSAPP GROUP
However, the beat isn’t for commercial use. Artistes are advised to use the beat only for Cover or Remix purpose.
Check this content ▸ Asake – Reason ft. Russ Instrumental (Download)
When recorded, please be sure to tag and give credit to the beat maker, Teejah James using any of his contact details below. Download below.
Have you been looking for the best platform to download the latest Naija music? You are in the right place? We have other categories like Latest Entertainment News, BBNaija Update, Lyrics, Movies, and many more.
Wizkid – Money and Love instrumental mp3 download
Download and share!
Over Dem All (I be David for life) Lyrics
Intro
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Chorus
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all (and if dem wan do gragra)
Over dem all
Over dem all
Verse 1
I dey sip my Martel
I pin down with my cartel
Number one no forget
If you dey vex make you go kick bucket
Oh no
I no fit fake it o
I swear to God
Them no fit chain me o
Them go come beg for my mercy
But dem wan play me like Messi o
Shekpe
Them been dey call my phone
Them been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like (?)
Oh no
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Over dem all
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
Chorus
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all
Over dem all (and if dem wan do gragra)
Over dem all
Over dem all
Verse 2
Too many blessings me I no fit talk
If them dey wait make them see me flop
Them go wait till thy kingdom come
You carry gun me I carry bomb
We go dey shock dem like high tension
Who know say Uncle Demola go become governor
You know say God dey my side everytime I come through
That’s through
I no fit fake it o
I swear to God
Them no fit chain me o
Them go come beg for my mercy
But dem wan play me like Messi o
Shekpe
Them been dey call my phone
Them been dey call my own
Their heart be like stone
But I fly over them like (?)
Oh no
Outro
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
If dem wan turn Goliath
I be David for life
Oluwa dey my side
What do you think about this song?
We want to hear from you all
Drop your comments
Upload your Song
CLICK HERE TO COMMENT
Leave a Reply