Who’s is the winner of BBNaija 2021 Shine ya eye

Bigbrother naija

Fans of Whitemoney Nigeria biggest reality television show Big Brother Naija go on Sunday, October 3, 2021 find out di winner of di Shine Ya Eye season. White Money is the winner!!!

 

Afta 72 days, wit plenty evictions and twists dis season, only one pesin go walk away wit di grand prize.


 

Out of di 26 housemates wey bin enta Biggie house dis season na only six remain.

JOIN OUR WHATSAPP GROUP HERE

Whitemoney, Liquorose, Pere, Cross, Angel and Emmanuel na di finalist for dis season.


CLICK HERE TO COMMENT




1 Trackback / Pingback

  1. SHOCKED! BBNaija Organizers Reveals The Cost Of The Show - 9jablazejams

Leave a Reply

Your email address will not be published.